EH eh dey say Because something Good, you Chukam for Ear, no mean say you go Chukam for Eye.
Majek Fasheck don comout, dey shout kweke for
Timi Dakolo Head say Timi thief im Song. That im hit song wey im call ''Send Down The Rain''.
Read wetin Majek talk...
‘He broke the rules of copyright. He is a thief because in music business, he must take permission before he works on someone’s song,’ “That is why we have COSON. I did not give anyone the right to do anything with my song.”
Godsgift Ajomafuwe is an handsome young smart passionate optimistic individual, a social media Manager, a content developer, Photographer, leader who has worked and voluntered for alot of organization.he belives our life is what we make of it.
Related Post
Banky W Chuck mouth inside Davido and Wizkid beef, after Tekno wave enter for Twitter.Banky W don chuck mouth inside Davido, Wizkid and Tekno fight, this time na to quench every badmout
Plenty celebs like Basket mouth, Yaw, Daddy showkey, ill Bliss remember Late Singer NoMorelossToday, March 21, 2017, nayim mark one year wey singer and songwriter Nomoreloss wey real name na Ol
Paul Okoye of Psquare celebrate 3rd year wedding anniversary with im wife Anita..Paul Okoye of Psquare and im beautiful onyinye, wey be Anita, celebrate their 3rd year wedding anni
Koko Master D'banj enter 37years today, con release the tracklist of im new Album #kingdoncome Yes oo, today na the kokomaster D'banj 37th birthday.
As he be, D'banj just release im first pikin
ConversionConversion EmoticonEmoticon