Donald Trump and Hillary Cliton don Cancel their campaigh cause of Gbege wey kill police for dallas



Presendential candidates Nominees Hillary Cliton and Donald Trump don cancel campaign wey dey suppose to do for today Friday sake of the five police wey dey kill and the once wey injure for Dallas.



 Trump suppose to speak for Miami, Florida with Newjasey Gov Chris Christe.
 Trump talk about the matter for for one statement wey im say eyahh for the 2 police wey die and the black men wey dey kill this week

 Read wetin im post for Facebook

 

Previous
Next Post »

Featured Video