Dey don burel OJB JEZREEL today.
Im body comot from church enter Ikoyi cementery today 8th June 2016
im die for on the 14 of june sake of kidney disease wey im don dey fight with.
Mek im Soul Rest Kulee
Godsgift Ajomafuwe is an handsome young smart passionate optimistic individual, a social media Manager, a content developer, Photographer, leader who has worked and voluntered for alot of organization.he belives our life is what we make of it.
Related Post
OAP Daddy Freeze drag Bobrisky come out after Bob wear fake Rolex wristwatch.Bobrisky wey dey call imsef king of Snapchat, enter im Snapchat account yesterday, dey show off say
Jim Iyke write letter give fans wey blast am for say im offload piss for side of road.Today, Nollywood Actor, Jim Iyke, post picture of imsef as im dey offload piss for side of ro
Nawah oo 200L student for Uniben, stab her roommate for head.Wan 200 level student of University of Benin, wey name na Becky, nayim we hear say stab her roommat
Facebook user yarn how Ikorodu people nearly killam based on say dem think say na member of Baddo cult.One Facebook user wey name na Akinrinlade, don share for facebook, how Ikorodu people nearly kill a
ConversionConversion EmoticonEmoticon