Central bank of Nigeria, don Sack the whole management of Skybank sake of one Big english wey dey call Capital adiquency issues.
As the executives wey dey the upper chamber hear Approko say dey one sake dem, all of them resign for this morning
Tunde Ayeni wey be the bank chairman and
Rotimi Oguntayo wey be im managing director tell all the executive and all wey no be executive say mek dey never resign.
This Afternoon CBN con annouce the sack of all the bank management team. As the matter be CBN nayim go do the waka of the bank and evri evri.
Godsgift Ajomafuwe is an handsome young smart passionate optimistic individual, a social media Manager, a content developer, Photographer, leader who has worked and voluntered for alot of organization.he belives our life is what we make of it.
Related Post
See Photo: Lady yarn wetin her boyfriend do for her after she break her leg for serious accident.One lady, don yarn tori wey go melt your heart ontop how her fiance, stand gidigba for her side, wh
"I was nobody before đ©đ©. I almost gave up" Bobrisky yarn im life tori.Nigerian male Barbie, wey be Bobrisky, brain turn go back, of im past years wey dem arrest am, for
Parents don plan to troway pikin, after dem born am yesterday inside Benue state.Activist and philanthropist Ukan Kurugh, yarn say, dem born this pikin for yesterday, July 31, arou
Barbed wire kill thief as im try to jump fence inside Kogi state.Everyday for the thief, one day for the owner, na there God for catch this one.
One thief Die a
ConversionConversion EmoticonEmoticon