Niigerian labour congress for Kogi don accuse the Gov Yahaya Bello say im dey plan to sack over 60% of workers
Dey release one bulletin wey NLC give trade union and JPSNC. Onu Edoku wey be the chaiman of NLC, Ojo Matthew the TUC Chiaman, na dem join hand sigh this bulletin.
Dey talk for the bulletin say mek all workers no work at all sake of say government don the threaten dem say if dey no work im go sack dem.
Read wetin dem write for the bulletin..
“Government wanted to hide under the screening documents so that it can use our signatures for its illicit intention to lay off over 60 per cent of the workforce across the state,"
As the matter be the workers for the state, dey indefinite strike since last week, as dey do i no go gree waka base on their salary and others things wey go mek life kulle le
Punch con comout dey say the special adviser for Media and Strategy to the Gov Abdukareem Abdumalik, say na lie na lie o NLC dey lie. we no plan anything talkless of sack.
Godsgift Ajomafuwe is an handsome young smart passionate optimistic individual, a social media Manager, a content developer, Photographer, leader who has worked and voluntered for alot of organization.he belives our life is what we make of it.
Related Post
Bill Gates, Warren Buffett, Mark Zuckerberg, & More come out for Forbes 2017 Billionaires ListMicrosoft Founder Bill Gates, don come first for the fourth time again for Forbes 2017 Billionaires
Vice presido, Yemi Osinbajo don beg NASS say mek dem approve $1.49bn loan for 10 states inside Naija.Vice Presido, Yemi Osinbajo don write letter give the National Assembly, dey tell dem say, may dem
Presido Buhari yarn say, im no go chuck mouth ontop senate wey reject Ibarhim Magu, until senate send am official letter, ontop the matter.The senate don been reject Ibrahim Magu, for december, dey con still reject am this second time. so
Buhari: Read Presido full Easter yarn to Nigerians.President Muhammadu Buhari, don come out dey yarn about this ogbonge Easter jollification.
For
ConversionConversion EmoticonEmoticon