Brymo don enter tweeter again o
Im enter twitter dey talk wetin concernnam or won mek sense about the kill kill wey police dey do to black people for U.S
Im say na black men dey cause all this things to demself
Read the tweet
You need to stop reading, it's killing your ability to think for yourself and face the reality around you.. https://t.co/Td5eI9RgrQ— Olofo'ro (@BrymOlawale) July 7, 2016
Oh no, I am only saying we have not done much.. We must ignore our detractors and build systems that work!! https://t.co/D4nFU0MDLN— Olofo'ro (@BrymOlawale) July 7, 2016
ConversionConversion EmoticonEmoticon