Rush rush mek 9 people die for Sallah party today as Nepa seize light.
\
As dem dey go outside dem con dey Rush sote dem climb each order body.
6 of dem wey die na woman and 3 na men some wey get injury dey hospital for Manhyia hospital
This one happon for today Thursday as dem dey celebrate
Eid ul-Fitri festival
Godsgift Ajomafuwe is an handsome young smart passionate optimistic individual, a social media Manager, a content developer, Photographer, leader who has worked and voluntered for alot of organization.he belives our life is what we make of it.
Related Post
Parents don plan to troway pikin, after dem born am yesterday inside Benue state.Activist and philanthropist Ukan Kurugh, yarn say, dem born this pikin for yesterday, July 31, arou
Tears fall from our eyes after tori land say Nollywood actress, Remi Oshodi Surutu, fine daughter, Ayo, don die.Nollywood actress, Remi Oshodi Surutu, fine daughter, Ayo, don die, and years no fit stop to fall f
See photos from the Actor Olumide Bakare burial wey shelle inside Ibadan today.The Burial Ceremony of Veteran Nollywood Actor, wey be Olumide Bakare shelle today, inside Ib
See the 70 years old Baba wey sidown dey write the 2017 UTME Examination. One old Baba, nayim dem see dey write the 2017 UTME Examination.
AS he be, this Grandpapa go de
ConversionConversion EmoticonEmoticon