APC dem don comout, dey say Ayodele Fayose Ekiti Gov, don dey make plan to carry Jaguda boys and Agbero dem agains Presido Buhari.
Taiwo Olatubosun wey be APC Publicity secretary say Fayose don mek plan to carry Agbero and Jaguda dem from Ondo and Oyo state so dey go do i no go gree waka ontop Buhari for on Friday
Olatubasun talk this one today, wen some student and artisans for the area, dey shout say dey no want the governor.
Read wetin im talk
“It is obvious that the anti-graft agency is only talking about Fayose’s account in Zenith Bank, but we have it on good authority that his account in Access Bank contains much more than what they discovered in Zenith Bank,”
He further said, “Last week, Governor Fayose moved money from Access Bank with three vehicles at about 8 p.m.''
Godsgift Ajomafuwe is an handsome young smart passionate optimistic individual, a social media Manager, a content developer, Photographer, leader who has worked and voluntered for alot of organization.he belives our life is what we make of it.
Related Post
Kogi state governor don appoint Mercy Johnson as im SSA ontop entertainment, arts and culture matter. Kogi state governor, Yahaya Bello, don give actress, Mercy Johnson Okojie as im new Senior Special
Court don sentence former Adamawa state governor to 5 years inside prison.The immediate past governor for Adamawa state,wey be James Ngilari nayim court sentenced to 5 years
Ex-AIT Chairman, Raymond Dokpesi and former Labor party chairman, Dan Iwuanyanwu, don open new party, APDAFormer Chairman for AIT and chief for PDP, Raymond Dokpesi and former Labor party chairman, Dan Any
FG don announce June 26 and 27 as public holiday to mark Eid-el-Fitr.The Federal Government don yarn say Monday, June 26 and Tuesday, June 27 go be Public Holiday as to
ConversionConversion EmoticonEmoticon