Army troops kill 2 Boko Haram as dey gbege dem for sambisa 🔫🔫💣



Two Boko Haram die ontop Army gbege. 


This morning Army troops gbege Boko Haram  as dem dey enter Sambisa forest from Komala and Musafanari.

Dey carry food items follow body wey Arny gbege dem.
Dey kill 2 Boko Haram and 2 soldiers injure on top this matter. Dey don carry dem go military hospital where dey for dey receive treatment.

Dey collect 2 AK-47 rifles, 4 AK-47 rifle,  25 litres of petrol, food yafu yafu, motorcycle and 2 bicycles and plenty things join.



Previous
Next Post »

Featured Video