Pastor Francis Taiwo chain im 9 years old imkin inside church for two weeks.
Won pastor wey name na
Francis Taiwo carry imself con chain im 9 years old son, Nigerian security and Civil defence Corps(NSCDC) don catcham sha for Ogun state.
Dey save this small boy wey name na
Korede, wey dem dey do patrol for the area as aproko tell dem tory.
Francis wey be the pastor for Celestial Church of Christ , Key of Joy Parish, Ajiwo, Ogun state and papa of the pikin chain the pikin sake of say im thife pot of soup from im step mama.
PREMIUM TIMES say Ogun State Police Command Public Relations Officer,
Muyiwa Adejobi say dey arrest Francis for on sunday say na the church members help dem.
Na wa o prople wicked!! š±
Godsgift Ajomafuwe is an handsome young smart passionate optimistic individual, a social media Manager, a content developer, Photographer, leader who has worked and voluntered for alot of organization.he belives our life is what we make of it.
Related Post
Jim Iyke write letter give fans wey blast am for say im offload piss for side of road.Today, Nollywood Actor, Jim Iyke, post picture of imsef as im dey offload piss for side of ro
Dem go bury the Late Nollywood actor, Samuel Adesanya on May 25.
The family of the Late Nollywood actor, Samuel Adesanya, wey we dey call Pastor Ajidara, don come
"my dad never wanted me to be an actor ā he wanted me to be a lawyer.ā Funke Akindele yarn40-year-old Actress, Funke Akindele-Bello AKA āJenifaā don come out dey yarn tori ontop wetin she f
Actor Ramsay Noah post picture wey confirm say im still dey alive after approko fly say im don die.Nollywood actor, Ramsey Noah yesterday enter im Instagram page, show us say im never die after appr
ConversionConversion EmoticonEmoticon