Landlord pour hot water ontop small boy body



This one na wickedness abi na wetin you go callam?


This one happon for Oodukpano LGA for inside cross river state.
as the matter, Mr Anieti wey be land lord for Atan carry hot water, poram for this small boy body wey name na Daniel Edet Inyang, burn the boy body scartter like say tommorow no dey. 
According to wetin Aniete wey still be tailor talk, im say the boy na thief, say im thife phone.

dey say this one shele for on the 14th of July.

Previous
Next Post »

Featured Video