Presido Buhari enter twitter post the things wey him talk today with the memeber of the state house for inside the presedential villa,Abuja'
Him talk say him no go touch anybody wey no touch public funds omly if you behave yourself
Read him tweets
Godsgift Ajomafuwe is an handsome young smart passionate optimistic individual, a social media Manager, a content developer, Photographer, leader who has worked and voluntered for alot of organization.he belives our life is what we make of it.
Related Post
Femi Adesina don yarn say Presido Buhari call am today, and body dey shake am, sake of say Buhari call am.We don hear say, Presido Muhammadu Buhari don call Femi Adesina, wey be im special advise
FG don yarn say Friday 14th and Monday April 17th, go be Public Holiday.Federal Government, don yarn say, Friday April 14th and Monday April 17th, go be public holiday.
Presido Buhari don set to start work tomorrow Monday, March 13.As Buhari don enter Naija, after im don spend 51 days for medical vacation for UK, im go start
Presido Buhari don cancel im plan to waka enter Sambisa forest.Presido Muhammadu Buhari don cancel im waka, as im plan to enter former head quarter for Boko Haram
ConversionConversion EmoticonEmoticon