Zenith bank don comot dey say na lie o, dey no fund Fayose election for 2014.
Ayo Fayose release statement say na Zenith bank and family fund him election campaign Zenith bank say na lie
Read Na Zenith Bank, friends and family nayim fund my election; Gov Fayose
Sahara repoters say Zenith bank talk say Ayo Fayose won cancel how NSA take fund am.but him no fit as EFCC don already get all the document.
Zenith Bank don dey challenge Fayose say mek him publish him bank statement for all him 3 account for the bank so that Naija people go see am.
Read wetin Sahara Reporters post
Godsgift Ajomafuwe is an handsome young smart passionate optimistic individual, a social media Manager, a content developer, Photographer, leader who has worked and voluntered for alot of organization.he belives our life is what we make of it.
Related Post
Senator Ben Murray Bruce use goat describe Naija politicians. Senator Ben Murray Bruce wey dey represent Bayelsa East and the founder of Silverbird Group, enter
Naija Senator want mek dem ban Big Brother Naija, as na Kissing, sucking and fingering nayim full inside.One Ogun state House of Representatives member, wey name na Segun Adekoya, don cry say mek dem ban
PDP pray for Buhari con still yarn say mek im tell Naija the kind sickness wey dey worry am.PDP don welcome President Buhari from im medical vacation for UK.
Dayo Adeyeye, wey be PDP
''My name na Peter The Rock, you hit me, you die, I hit you, you die" Ayo Fayose aka peter the rock yarn.Ekiti state governor, wey be Ayo Fayose aka Peter the rock, enter AIT yesterday, where im for
ConversionConversion EmoticonEmoticon