Ondo state governnor Olusegun Mimiko don comot dey tell Presido Buhari say mek him warn EFCC wella.
Him say EFCC no get any right to freeze any Governor account, because Gov get wetin dem dey call Immunity, and na constitution nayim give dem that right.
EFCC for on monday freeze GOV
Ayo Fayose Zenith bank account
Read 1.2bn dey inside Gov Fayose freeze account and
Read Na Zenith Bank, friends and Family nayim fund my election; Gov Fayose
The chairman of the PDP gov forum wey, still be Gov
Olusegun Mimiko give one one statement
Read here
“What has happened is a blatant and violent infraction on the provision of the Constitution and our democracy.“It is an attempt to subvert the constitution and it is fascist. The intention is to achieve a penal sanction without going through the due criminal procedure and criminal proceedings.“What they have done now is to distract the Governor of Ekiti and this is not good for our democracy.
Godsgift Ajomafuwe is an handsome young smart passionate optimistic individual, a social media Manager, a content developer, Photographer, leader who has worked and voluntered for alot of organization.he belives our life is what we make of it.
Related Post
Bill Gates, Warren Buffett, Mark Zuckerberg, & More come out for Forbes 2017 Billionaires ListMicrosoft Founder Bill Gates, don come first for the fourth time again for Forbes 2017 Billionaires
God nayim save Senator Dino Melaye, as badmen with gun, try to kill am.Tori don come out say, God nayim save Senator Dino Melaye, as badmen with gun, try to kill am.
"Naija Economy, dey sick just the way missing presido Buhari dey sick". American news network yab Naija for one article. CNBC, wey be American news network, don yab Naija anyhow, for one article wey dem put for their web
Ex-AIT Chairman, Raymond Dokpesi and former Labor party chairman, Dan Iwuanyanwu, don open new party, APDAFormer Chairman for AIT and chief for PDP, Raymond Dokpesi and former Labor party chairman, Dan Any
ConversionConversion EmoticonEmoticon