FIRSC wey accuse linda say she never pay her tax of 75m say if she no pay dey go sue her.
READ Linda Ikeji pay your tax or you go enter court;;F.I.R.S talk
see wetin linda talk for the matter.
linda enter instagram dey talk about wetin FIRSC talk
she say all wetin talk say no be true say the house belong to her even 1000%
ConversionConversion EmoticonEmoticon