Eh eh dey say linda Ikeji suppose to pay N75m for her tax bill but she never pay.
As she get N500m mansion and 40m SUV
so the FIRS don comout dey say ''Madam linda we need our money''
Media outlet report say Linda go pay the federal inland revenue service 75m
As the matter con be linda dey say no be she get the mansion as FIRS catch her
The Federal Inland Revenue Service don say dey go persecute linda for court if she no pay the 75m
Godsgift Ajomafuwe is an handsome young smart passionate optimistic individual, a social media Manager, a content developer, Photographer, leader who has worked and voluntered for alot of organization.he belives our life is what we make of it.
Related Post
“Government shouldn’t involve themselves in domestic violence cases” Mercy Aigbe husband Lanre advice Government after dem release from kirikiri prison.E never too tey wey dem release Mercy Aigbe Husband Lanre Gentry, im don come out dey advice Govern
Ghanaian actor wey turn pastor, Majid Michel, preach God yarn to military men inside Congo.Ghanaian actor wey turn pastor, Majid Michel, preach God yarn to military men inside Congo.
Th
Fathia Balogun, Toyin Aimakhu, Yomi Fabiyi and others show face for late Moji Olaiya memorial tribute.As e dey shelle, the memorial tribute to honour the late Nollywood actress, Moji Olaiya dey shelle
See photos from the Actor Olumide Bakare burial wey shelle inside Ibadan today.The Burial Ceremony of Veteran Nollywood Actor, wey be Olumide Bakare shelle today, inside Ib
ConversionConversion EmoticonEmoticon