Presido Buhari yesterday dey shout kweke say eh!!! wetin him hear
Say 27 out of 36 state never pay workers salary him call this one disgarce as him dey para, him talk this one for the meeting wey him get with the statehouse.
Oya read wetin him talk
"27 out of the 36 states cannot pay salaries. This is a disgrace to Nigeria. It is a disgrace up till now that most of the states cannot pay salaries. What happened to all we have gotten over the years? We look up and down, left, right and centre, what have we saved? There was nothing because we developed a consumption culture that we were not supposed to develop. Most of your colleagues that have left service, I doubt if they are getting benefits. That is the situation we find ourselves in''
Godsgift Ajomafuwe is an handsome young smart passionate optimistic individual, a social media Manager, a content developer, Photographer, leader who has worked and voluntered for alot of organization.he belives our life is what we make of it.
Related Post
PDP pray for Buhari con still yarn say mek im tell Naija the kind sickness wey dey worry am.PDP don welcome President Buhari from im medical vacation for UK.
Dayo Adeyeye, wey be PDP
Baba Oyoyo see as youths carry customized Cow to celebrate Buhari.As Presido Muhammadu Buhari don come back from im 51 day medical vacation inside UK, Youths don ent
"Naija Economy, dey sick just the way missing presido Buhari dey sick". American news network yab Naija for one article. CNBC, wey be American news network, don yab Naija anyhow, for one article wey dem put for their web
APC plan to arrest Peter Okoye, after im yab FG, as FG plan to ban music videos shoot outside Naija. All Progressives Congress, APC, youth renaissance group, don drag Peter Okoye of P-square come out
ConversionConversion EmoticonEmoticon