(AMCON) wey be
Asset Management Corporation of Nigeria don collect all the assets wey silverbird group,
Ben Murray Bruce get.
We hear say the federal high court for lagos nayim give the order say mek AMCON take over
Ben bruce company as him no pay the N11bn loan wey him take.
Godsgift Ajomafuwe is an handsome young smart passionate optimistic individual, a social media Manager, a content developer, Photographer, leader who has worked and voluntered for alot of organization.he belives our life is what we make of it.
Related Post
HushPuppi blast Kcee and Oge Okoye, use style call dem picture thieves.Today HushPuppi share photo of Dollar for snapchat as im board First class plane, con show us im Pa
Photos:Ex-Husband butcher wife like cow meat after she run from the relationship inside Ghana.One Ghanaian lady nayim wey hear say, her ex husband, butcher like cow meat anyhow after she no gre
Facebook user yarn how Ikorodu people nearly killam based on say dem think say na member of Baddo cult.One Facebook user wey name na Akinrinlade, don share for facebook, how Ikorodu people nearly kill a
Parents don plan to troway pikin, after dem born am yesterday inside Benue state.Activist and philanthropist Ukan Kurugh, yarn say, dem born this pikin for yesterday, July 31, arou
ConversionConversion EmoticonEmoticon