One lady, don yarn tori wey go melt your heart ontop how her fiance, stand gidigba for her side, when she get serious accident, wey break he...
Read More
Showing posts with label Relationship. Show all posts
Showing posts with label Relationship. Show all posts
Tears fall from our eyes after tori land say Nollywood actress, Remi Oshodi Surutu, fine daughter, Ayo, don die.
Nollywood actress, Remi Oshodi Surutu , fine daughter, Ayo , don die, and years no fit stop to fall from our eyes. Actor, Yomi Fabiyi ,...
Read More
Tonto Dikeh and her Husband end their marriage after Tonto papa return Bride Price.
The traditional marriage between Nollywood actress Tonto Dikeh and Olakunle Churchill don end kpatakpata as the two family meet demsef onto...
Read More
Issa big thing as Aliko Dangote celebrate Sallah with im fellow billionaire.
Oga kpatakpata for Dangote Group, Aliko Dangote celebrate Sallah with im fellow Billionaires, like Femi Otedola , Sam Njoku , Niyi Adebaye ...
Read More
Tonto Dikeh disown Churchill Olakunle as the papa of her pikin, as she dress like man for her pikin father's Day cerere for school.
Hmmm, Tonto Dikeh don carry another matter put for ground, wetin you think, na another war between her and Churchill ? The actress sh...
Read More
Congratulobia Runtown And im Girlfriend, Selena Leath don release their first pikin, Baby Boy!!!
Nigerian singer, songwriter and producer, Runtown and im American based girlfriend, Selena Leath , don release their first pikin inside US....
Read More
Subscribe to:
Posts (Atom)