The traditional marriage between Nollywood actress
Tonto Dikeh and
Olakunle Churchill don end kpatakpata as the two family meet demsef ontop the matter.
Tonto and Olakunle marriage fall yakata after serious wahala wey concern beating, bad drug, dem carry enter the relationship.
As the matter be, Tonto Dikeh papa wey name na Sunny Dikeh meet with Olakunle uncle Bishop Dare inside Port Harcourt, con confirm say, Olakunle do everi everi wey the family want before im marry Tonto.
Na there Tonto papa for give dem the Bride price back, con sign say the marriage, don end traditionally.
Godsgift Ajomafuwe is an handsome young smart passionate optimistic individual, a social media Manager, a content developer, Photographer, leader who has worked and voluntered for alot of organization.he belives our life is what we make of it.
Related Post
The Family of Late actress Moji Olaiya don release wetin really kill the actress after autopsy.The Family of late Nollywood actress, Moji Olaiya, for on Monday, don released one statement wey ya
Billionaire Mike Adenuga son, Paddy Adenuga give all the ladies wey dey enter im DM subtle message.Billionaire business man Mike Adenuga son wey be Paddy Adenuga get message for the ladies.
Pad
Police for Ghana don yarn say, Tonto husband no beat her, after she yarn say her husband beat her anyhow for Ghana.Earlier this week, Tonto Dikeh enter interview, where she for yarn about all her marriage wahala wi
Comedian AliBaba and im wife celebrate their wedding anniversary with throwback pictures.Ace comedian, wey be Alibaba dey celebrate im wedding anniversary with im wife, Mary today.
Ali
ConversionConversion EmoticonEmoticon