Rapper
Eva Alordiah , don come out with this mek sense gbedu wey she call "To Self“.
Eva go release her ’11:11 Tape’ this year.
Dem shot the Video for Lacampagne Tropicana Ibeju Lekki Nigeria.
2Jo nayim produce this one while Eva write am..
Oya press play.
VIDEO
Godsgift Ajomafuwe is an handsome young smart passionate optimistic individual, a social media Manager, a content developer, Photographer, leader who has worked and voluntered for alot of organization.he belives our life is what we make of it.
Related Post
(NewMusicVideo) CDQ feat. DJ Maphorisa – Say Baba (Remix)
CDQ feat. DJ Maphorisa for this mek sense Remix of – Say Baba (Remix)
After im
Photos: Adams Oshiomole, Apostle Johnson Suleiman show face as Comedian I Go Die present the Mansion wey im build for im Mama.
Adams Oshiomole, Apostle Johnson Suleiman, Delta state Deputy speaker Rt. Hon.Friday Ossai and man
Parents don plan to troway pikin, after dem born am yesterday inside Benue state. Activist and philanthropist Ukan Kurugh, yarn say, dem born this pikin for yesterday, July 31, arou
Body sweet Peter Okoye of psquare die, as footballer Samuel Eto’o branch im Mansion. Footballer, Samuel Eto’o, as we dey talk so dey inside Naija.
The footballer land Naija, con br
ConversionConversion EmoticonEmoticon