Vice Presido Yemi Osinbajo daughter share mek sense pictures as she mark her 24th birthday.



Kiki Osinbajo, wey be second pikin of the Vice presido mek sense for this new photos.


As he be, Kiki wey be the second daughter of Naija Vice Presido, Professor Yemi Osinbajo, enter 24 years for the weekend, and she enter her Instagram, con share this fine picture, wey go mek plenty girls jealous, and boys eyes open.

Previous
Next Post »

Featured Video