Today Naija senate don confirm am say, Justice Walter Onnoghen, nayim go be the new Chief Justice of Nigeria.
Dem confirm am today, after im answer questions from the senators dem, for their meeting.
Walter Samuel Nkanu Onnoghen, wey dem born for December 22, 1950, don be Justice for Supreme Court of Nigeria since 2005.
Walter, graduate from Ghana University for 1977, and con graduate from the Nigerian Law School inside Lagos for 1978.
Before Samuel join the Supreme Court, im been be, judge for Cross River State and con still been be, justice for Court of Appeal.
Godsgift Ajomafuwe is an handsome young smart passionate optimistic individual, a social media Manager, a content developer, Photographer, leader who has worked and voluntered for alot of organization.he belives our life is what we make of it.
Related Post
Photos:Ex-Husband butcher wife like cow meat after she run from the relationship inside Ghana.One Ghanaian lady nayim wey hear say, her ex husband, butcher like cow meat anyhow after she no gre
Buhari: Read Presido full Easter yarn to Nigerians.President Muhammadu Buhari, don come out dey yarn about this ogbonge Easter jollification.
For
FG don yarn say Friday 14th and Monday April 17th, go be Public Holiday.Federal Government, don yarn say, Friday April 14th and Monday April 17th, go be public holiday.
"Naija Economy, dey sick just the way missing presido Buhari dey sick". American news network yab Naija for one article. CNBC, wey be American news network, don yab Naija anyhow, for one article wey dem put for their web
ConversionConversion EmoticonEmoticon