Yesterday,we post about
Oge Okoye, after she claim American TV star,
Kenya Moore dogs – King and Twirl Dogs as her own, to use am shine for people eye.
But things no go well, as the fan page of
Kenya Moore, drag Oge for social media, say she be thief as Oge Okoye been post say
‘Yiipeeee!!! My new babies just arrived.’
Na there the real owner of the dog wey be
Kenya Moore fan page, for IG, @KenyaMooreDaily for drag Oge out, as dem post say.
‘Some lady in Africa took a screen shot of King and Twirl (as called by Kenya) from Kenya’s page and she’s claiming them as hers.’
Read also:
Kenya moore lash Oge Okoye after Oge Okoye claim kenya moore dogs, as her own for Instagram.
But
Oge Okoye, sharpaly shapaly delete the picture from her Instagram, after the real owners drag her out.
Trust Naija, dem just dey yab Oge, as this her badness don dey trend for Social media. as her 1,000 fans attack her for Twitter and Instagram.
Eve Rapper
Eva Alordiah, and,
Rilimillz follow the trend ontop IG.
Godsgift Ajomafuwe is an handsome young smart passionate optimistic individual, a social media Manager, a content developer, Photographer, leader who has worked and voluntered for alot of organization.he belives our life is what we make of it.
Related Post
"He is an amazing husband and father" - Thin Tall Tony wife, Audi Offiong, support her husband after im touchlight Bisola for #BBNaija2017 House.Audi Offiong, wey be wife to Big Brother Naija contestant, Thin Tall Tony wey dem evict, don come o
Man wey three men rape for Congo, yarn wetin shelle with BCC.Stephen Kigoma, na man wey survive rape. dem rape am for one gbege wey shelle for im village
Nollywood actress Damilola Adegbite thank God for life after successful surgeryFine Nollywood Actress and model Damilola Adegbite, yarn say, she recently undergo surgery some wee
Ex Big Brother Naija, house mate ThinTallTony react after after fan wish am plane Crash.Ex Big Brother Naija, house mate, Thin Tall Tony share picture of im self, as im board plane,
ConversionConversion EmoticonEmoticon