President Muhammadu Buhari don write one letter give the National Assembly (NASS), dey yarn say, im won extend im leave.
The Presido yarn this one, sake of say, im won go complete and collect im results, of all the plenty test wey be say, doctors do ontop im body, and the once wey Doctors say mek im do, wey im never do.
Femi Adesina, wey be the Special Adviser ontop media and publicity matter, yan say Buhari, don yarn this im new plan, give NASS since February 5th, wey be today.
Read wetin Femi yarn.
“The President had planned to return to Abuja this evening, but was advised to complete the test cycle before returning. The notice has since been dispatched to the Senate President, and Speaker, House of Representatives. Mr. President expresses his sincere gratitude to Nigerians for their concern, prayers and kind wishes,”
ConversionConversion EmoticonEmoticon