Nollywood actress, Yvonne Jegede don marry to her man, Olakunle Fawole today for one traditional ceremony.
The Nollywood actress,
Yvonne Jegede marry the son of late veteran actress,
Bukky Ajayi,
Olakunle Fawole for im birthday day inside Lagos today.
Some of the Celebs wey come Jollificate with her na,
Helen Paul, rapper
Illbliss,
Judith Audu & Belinda Effah and others.
See more photo..
Godsgift Ajomafuwe is an handsome young smart passionate optimistic individual, a social media Manager, a content developer, Photographer, leader who has worked and voluntered for alot of organization.he belives our life is what we make of it.
Related Post
Davido don set to sponsor every every wey concern the small boy wey sing im song, after video enter everywhere for social.5 days ago, video of this small boy enter everywhere for social media, as the boy sing Davido "IF"
Nicki Minaj share picture for Instagram as she dey flow with Wizkid.Oya na, Naija to the world! Wizkid don really dey show us say, im dey enter the world.
This on
BlackFace blast 2 baba for whatsapp, call 2Baba Judas Iscariot.Blackface never tire to yab 2Baba, even after all the backlash and yab wey 2Baba fans dey give am.
Koko Master D'banj enter 37years today, con release the tracklist of im new Album #kingdoncome Yes oo, today na the kokomaster D'banj 37th birthday.
As he be, D'banj just release im first pikin
ConversionConversion EmoticonEmoticon