Churchill Olakunle Company (Big Church Group) don arrest one woman, wey bad mouth Churchill after the break up of Tonto Dikeh and Churchill.
One woman, wey name na
Adeola Olonilua, and owner of instagram page @NigerianWomenDiary, nayim we hear say,
Tonto Dikeh husband
Churchill Olakunle company, Big Church Group arrest for yesterday, sake of say, she yarn tori wey no be true, ontop Churchill head, as this her bad yarn, fit spoil Churchill and Churchill business, for people eye.
Dem say police arrest her, around 3pm for Tantalizers inside Lekki Phase 1.
The woman, still dey police custody for Maroko Police station, but one source, don yarn us say, dem do leave her, after she sign undertaken.
Read also:
After Tonto Dikeh Marriage crash, her Husband Churchill dey look for Tonto and their pikin Andre, even ask fans to help search for them.
Read wetin she yarn.
Godsgift Ajomafuwe is an handsome young smart passionate optimistic individual, a social media Manager, a content developer, Photographer, leader who has worked and voluntered for alot of organization.he belives our life is what we make of it.
Related Post
"Work with me or ill drop diss track" Vico threaten Don JazzyNigerian rapper Vico don threaten Don Jazzy say im go drop diss track ontop Don Jazzy head if the M
Vice presido, Yemi Osinbajo don beg NASS say mek dem approve $1.49bn loan for 10 states inside Naija.Vice Presido, Yemi Osinbajo don write letter give the National Assembly, dey tell dem say, may dem
Paul Okoye give Peter Okoye substle shade for twitter, Peter con answer am face to face for Instagram.Nigerians don tire for the gbage wey they shelle between the two Ejima, Peter and Paul as their mat
Tears fall from our eyes after tori land say Nollywood actress, Remi Oshodi Surutu, fine daughter, Ayo, don die.Nollywood actress, Remi Oshodi Surutu, fine daughter, Ayo, don die, and years no fit stop to fall f
ConversionConversion EmoticonEmoticon