Bukola Saraki, Yakubu Dogara, Ahmed Lawan enter London.
As we dey yarn so, President
Muhammadu Buhari, dey inside meeting with the Senate Presido
Bukola Saraki, the Speaker for House of Representatives,
Yakubu Dogara, and Senate Leader
Ahmed Lawan inside Abuja House for London.
We hear say dey enter the Abuja house before 8pm, for Nigeria Time.
Godsgift Ajomafuwe is an handsome young smart passionate optimistic individual, a social media Manager, a content developer, Photographer, leader who has worked and voluntered for alot of organization.he belives our life is what we make of it.
Related Post
#TBT check out the 81 *I Go* promise, wey Presido Buhari promise Naija people.#TBT Buhari promise and fail??? Wetin you think.
Una remember wen presido Muhammedu Buhari, we
Court don tell EFCC say, mek dem carry the $38million, N23million and £27,000, wey dem see for one building, give Nigerian government. Federal High court, inside lagos, don tell EFCC say, mek dem carry the $38million, N23million and £
"Naija Economy, dey sick just the way missing presido Buhari dey sick". American news network yab Naija for one article. CNBC, wey be American news network, don yab Naija anyhow, for one article wey dem put for their web
Goodluck Jonathan don yarn say PDP, go get up from sleep again.Former Presido, Goodluck Jonathan, don comout dey yarn say, Peoples Democratic Party (PDP) go get u
ConversionConversion EmoticonEmoticon