Two children wey be kinappers nayim we hear say dem arrest inside Kano state.
Hafsat Auwal and
Abubakar Umar, wey come from Kano state, nayim police command, for Bompai division arrest, for say, dem dey run one children kidnapping company, inside the state.
Dem arrest dem yesterday, wen approko enter police ear.
We still hear say, police still dey chuck eye inside the matter, so dem go fit catch the remaining team members, wey still many.
Godsgift Ajomafuwe is an handsome young smart passionate optimistic individual, a social media Manager, a content developer, Photographer, leader who has worked and voluntered for alot of organization.he belives our life is what we make of it.
Related Post
Man beat and Chain wife for I beta pass my neighbor generator, from night till the following morning.37 year old, Ifeanyi Ajaero, nayim Ogun state police command arrest, for say, im chain im 28 year o
Barbed wire kill thief as im try to jump fence inside Kogi state.Everyday for the thief, one day for the owner, na there God for catch this one.
One thief Die a
Photos:Ex-Husband butcher wife like cow meat after she run from the relationship inside Ghana.One Ghanaian lady nayim wey hear say, her ex husband, butcher like cow meat anyhow after she no gre
The Family of Late actress Moji Olaiya don release wetin really kill the actress after autopsy.The Family of late Nollywood actress, Moji Olaiya, for on Monday, don released one statement wey ya
ConversionConversion EmoticonEmoticon