The Oba of Benin, Omo N’Oba N’Edo Uku-Akpolokpolo Oba Ewuare II, don beg, all the traditional rulers, say mek dem pray for presido Buhari to well shape shape. Vanguard yarn
The Oba yarn say,
Buhari need serious prayer.
Im yarn this one for yesterday, February 14, inside Umegbe community for Oredo local government area for Edo state.
The Oba yarn say,
Buhari get better mind, to change the way Naija economic be, as he go benefit everybody.
Read also:
350 Imams don dey pray for presido Buhari to well sharpaly sharpaly, as im get serious health problems.
Some other traditional ruler, come the meeting self, like
Igie – Ohen, (priests and priestesses),
Oba N’ Amen, Enigies Odionwere -Evbo.
Buhari wey travel for 10 days vacation, but con later write give senate say, mek dem extend im vacation, because of health wahala.
Godsgift Ajomafuwe is an handsome young smart passionate optimistic individual, a social media Manager, a content developer, Photographer, leader who has worked and voluntered for alot of organization.he belives our life is what we make of it.
Related Post
#TBT check out the 81 *I Go* promise, wey Presido Buhari promise Naija people.#TBT Buhari promise and fail??? Wetin you think.
Una remember wen presido Muhammedu Buhari, we
FG don yarn say dem go close Abuja airport for Wednesday March 8th. Federal Government don yarn say, dem go close Nnamdi Azikiwe International Airport from 12 midnight
"Presido Muhammadu Buhari go soon enter Niaja" talk talk person to Buhari Femi Adesina yarn.Femi Adesina, wey be the talk talk person, ontop President Muhammadu Buhari matter, don yarn say, P
Court don tell EFCC say, mek dem carry the $38million, N23million and £27,000, wey dem see for one building, give Nigerian government. Federal High court, inside lagos, don tell EFCC say, mek dem carry the $38million, N23million and £
ConversionConversion EmoticonEmoticon