Former Delta state Governor, wey be James Onanaefe Ibori, Nayim we hear say, don enter Naija today, after dem release am from UK prison.
The former Governor, enter
Nnadi Azikiwe airport inside Abuja today Saturday.
James Ibori, nayim dem gbag, for April 17, 2012, for say, im do wuruwuru ontop money.
Southwark Crown Court, UK, sentenced am, go 13 years for prison, and dey con collect plenty of im properties from am.
But the Judge sorry for
Ibori con givam six and half years for prison.
As he be, the man don dey trend for twitter, as im land Naija.
Some dey tell am, wehdonsir welcomesir, while, some dey badmouth the ex governor.
Read their tweet below..
Godsgift Ajomafuwe is an handsome young smart passionate optimistic individual, a social media Manager, a content developer, Photographer, leader who has worked and voluntered for alot of organization.he belives our life is what we make of it.
Related Post
Lagos state police gbag man wey dey sell fresh human skull for N1million.The Lagos state police command don gbag one 45-year-old Lucien Tusume, wey be ritualist with human
APC plan to arrest Peter Okoye, after im yab FG, as FG plan to ban music videos shoot outside Naija. All Progressives Congress, APC, youth renaissance group, don drag Peter Okoye of P-square come out
EFCC don give us reason why their former twitter handler end im job.Olufemi Olukayode Adeyemi, wey we know as FShaw KingFisher, for social media, nayim be the guy
Video: Gov Akinwunmi Ambode, don show us say im sabi play Table Tennis wella.Watch as Gov Akinwunmi Ambode show us im skills ontop table tennis for surulere.
Akinwunmi Amb
ConversionConversion EmoticonEmoticon