Na wa o, this guy don comout, say na im sperm im won dey use dey do business.
This guy enter instagram, because say im fine anyhow yaga yaga, con say
nayim sperm im won sell take mek money, because if you buyam, your pikin self
go fine con tall like am..
Ok if you won buy, 2 of that small nylon na for $80, say na
for women dem wey dey look for pikin, say this one dey sure wella, say the
woman go get pikin wey get light skin and height go reach 6’0 and 6’2.
trust some Nigeria people even Oyibo dem self, go buy…
ConversionConversion EmoticonEmoticon