Mark Zuckerberg don yarn say, now, we go soon start to share video ontop TV, just like the way, we dey share for Social Media.
On Valentine day, 14 February, Facebook yarn say, dem dey plan, to bring apps for Apple TV, Amazon Fire TV and Samsung Smart TV, so we go fit share videos, wey we dey share, for social media inside TV, for our room.
Dem yarn say, the video app, go soon come out, to only Apple TV, Amazon Fire TV and Samsung Smart TV, but other TV app go come out sha.
As he be, Facebook mean business, as dem dey develop everything, wey concern Social media, and we dey sure say this TV social media, go bring many money, as TV advert go boku.
Read wetin
Mark yarn.
"I see video as a megatrend on the same order as mobile. That's why we're going to keep putting video first across our family of apps and making it easier for people to capture and share video in new ways".
Godsgift Ajomafuwe is an handsome young smart passionate optimistic individual, a social media Manager, a content developer, Photographer, leader who has worked and voluntered for alot of organization.he belives our life is what we make of it.
Related Post
Fathia Balogun, Toyin Aimakhu, Yomi Fabiyi and others show face for late Moji Olaiya memorial tribute.As e dey shelle, the memorial tribute to honour the late Nollywood actress, Moji Olaiya dey shelle
Tears fall from our eyes after tori land say Nollywood actress, Remi Oshodi Surutu, fine daughter, Ayo, don die.Nollywood actress, Remi Oshodi Surutu, fine daughter, Ayo, don die, and years no fit stop to fall f
"17 people die and 24 injure wella, ontop Boko Haram bombing gbege for Borno" Police yarn.Borno state Police command don come out dey yarn say na like 17 persons nayim die and 34 person inj
Photos:Ex-Husband butcher wife like cow meat after she run from the relationship inside Ghana.One Ghanaian lady nayim wey hear say, her ex husband, butcher like cow meat anyhow after she no gre
ConversionConversion EmoticonEmoticon