As he be, Big Brother Naija housemate, Thin Tall Tony , dey enjoy im self with fellow housemate, Bisola, nayim im wife, share five facts about am.
Laraba Audi Offiong , nayim be,
Thin Tall Tony aka TTT wife, she post for IG, after TTT deny her, give the house, say Im dey single.
But, the love of im life, wey be
Laraba Audi Offiong , don come out dey defend her marriage oo,
say, she know five big fact about her husband TTT.
As she no want mek anybody replace her for her marriage, and to let the world know say, she don marry TTT.
She even yarn say she born 2 children for TTT
See the fave Fact below.
Watch how TTT for Deny im wife.
A post shared by Kweke O!!! (@kweketory) on Feb 20, 2017 at 8:16am PST
Godsgift Ajomafuwe is an handsome young smart passionate optimistic individual, a social media Manager, a content developer, Photographer, leader who has worked and voluntered for alot of organization.he belives our life is what we make of it.
Related Post
Body sweet Peter Okoye of psquare die, as footballer Samuel Eto’o branch im Mansion. Footballer, Samuel Eto’o, as we dey talk so dey inside Naija.
The footballer land Naija, con br
"Work with me or ill drop diss track" Vico threaten Don Jazzy Nigerian rapper Vico don threaten Don Jazzy say im go drop diss track ontop Don Jazzy head if the M
Check out 5 things wey you need to know about our #MCM Richard Mofe Damijo. And our MCM land ontop the 55-year-old actor Richard Mofe Damijo.
As he be, Richard Mofe Damijo
#BBNaija See the reasons wey T-Boss fans yarn, ontop why T-Boss go win the #BBNiaja2017 Yes o, the last 5 contestant still dey the house, Efe, Bisola, T-Boss, Marvis and Debbie Rise, and
ConversionConversion EmoticonEmoticon