PDP member waka enter APC because of PDP leadership waka no mek sense.
Emmanuel Ukoette wey dey represents Oruk Anam/Ukanafun Federal Constituency inside Akwa Ibom State, for yesterday don comot from PDP enter APC.
Ukoette for one letter, yarn say, the reason wey mekam leave PDP, na because of their leadership wahala, as the party no dey stable.
“the rudderless nature of the party's leadership". Emmanuel Ukoette yarn
Godsgift Ajomafuwe is an handsome young smart passionate optimistic individual, a social media Manager, a content developer, Photographer, leader who has worked and voluntered for alot of organization.he belives our life is what we make of it.
Related Post
Senate don yarn say, mek the Oga kpatakpata of Customs Hameed Ali resign as im no gree wear uniform con see dem for senate house..The Senate today, don tell the Oga kpatakpata of Customs, Hameed Ali, say mek im resign, as Oga kpa
Norway don plan to ban full-face hijab inside schools and university Norwegian government dem, for on Monday don carry wan bill say mek dem ban the full-face Musl
Man beat and Chain wife for I beta pass my neighbor generator, from night till the following morning.37 year old, Ifeanyi Ajaero, nayim Ogun state police command arrest, for say, im chain im 28 year o
See pictures of Apostle Suleiman wife Lizzy and the pikins. Apostle Suleiman wife Lizzy and their pikins dey UK for holiday.
The man of God and im w
ConversionConversion EmoticonEmoticon