Some Security people from no where raid the house of the former first lady of Nigeria Patience Jonathan, con carry plenty mek sense things, wey dey inside the house yesterday Wednesday.
Dem see the Security people for Video, as dem dey carry the things wey dem collect, dey put inside their Hilux moto, with one white bus, after dey raid the house finish.
One approko wey confirm this one , say the house, dey for Igbeti Rock Street, Maitama, Abuja.
Im say the police officers, no get search warrant.
im still say people no dey the house the time wey the raid happon.
We hear say the first lady no dey stay for the house, but her younger brothers, dey stay there.
Wilson Uwujaren wey be the Spoke person, for the the Economic and Financial Crimes Commission (EFCC), tell TheCable say, their hand no dey for the raiding things.
Nigeria police spokepersin, wey be
Don Awunah, say, im no know anything about the raid, but im go look inside the matter wella.
Godsgift Ajomafuwe is an handsome young smart passionate optimistic individual, a social media Manager, a content developer, Photographer, leader who has worked and voluntered for alot of organization.he belives our life is what we make of it.
Related Post
Lagos state Government don plan to teach one million people coding for three years.Bank-Olemoh yarn this one for one interview, wey im get with the News Agency of Nigeria (NAN) for &
Man beat im wife wey carry belle to death, after im hear say she carry girl pikin.One human rights Lawyer, wey name na Emeka Ugwuonye, don yarn us wan tori wey dey make us dey cry,
Sterling Bank mek people jobless, as dem sack 625 members staff.Sterling Bank don mek their staff jobless, as dem sack 625 staff.
Sterling Bank sake dem base o
About 40,000 French people don come out dey shout say, dem want mek Barack Obama, be their Presido.Some French Citizens, don come out dey yarn say dey wan hire Barack Obama to be the president of Fr
ConversionConversion EmoticonEmoticon