Watch Video: Caesar release official Video for ‘Puff N Love’.



Caesar ‘The Fyah Pan’ sit dowm gidigba con release im second single. im call this one ‘Puff N Love’.

Image result wey dey for Caesar – ‘Puff n Love’

Caesar release this dope video inside South Africa and na Don Picasso direct am.

As the matter be, this song don dey scatter everywhere inside Naija and obodo.
 The video, ‘Puff N Love’ yan about love.

you really need to watch.

 watch video below

                 


Previous
Next Post »

Featured Video