Weza Solange wey be TV host, Angolan Actress and former Big Brother African participant, don yan about how her friends plan to put sand sand for her garri.
As the matter be, TV host enter Social media con post how her friends try to mek her, no get jobs and as she don get the job, the friends still dey try to mek sure say dem sack her.
Weza Solanga, wey just join for the cast of one popular SA soapie Generations, still yan say na only God save her from the witch wey she call friends.
Read wetin she share for Social media...

ConversionConversion EmoticonEmoticon