Senator Ali Ndume don come out dey talk on how APC Senators inside the Senate, take comemot am, from im position, as the Senate majority leader, for yesterday January 10th.
Senator
Ali Ndume, wey dey yan for the Senate plenary, for this morning, yan say the senators wey comemot am from im position, no follow the process, wey dem suppose follow.
Im still yan say, if dem fit do this to am, den, dem fit do the same thing to the deputy senate presido
Ike Ekweremadu self.
As the matter dey go, APC senator
Marafa, shout ontop senator Ali head say, dem follow the process wey dem suppose follow, and say, dem no do any wuruwuru inside.
Godsgift Ajomafuwe is an handsome young smart passionate optimistic individual, a social media Manager, a content developer, Photographer, leader who has worked and voluntered for alot of organization.he belives our life is what we make of it.
Related Post
Just like Jesus and Lazarus, Apostle Suleman bring back dead pikin to life for Cameroon. As we dey talk, Apostle Suleman dey Cameroon for one ‘Help From Above’ programme.
Tori wey dey
Lagos state police gbag man wey dey sell fresh human skull for N1million.The Lagos state police command don gbag one 45-year-old Lucien Tusume, wey be ritualist with human
Presido Buhari don yarn say, im need more rest, say mek Osinbajo continue as acting presido.Presido Muhammadu Buhari, wey land for Naija today, March 10, 2017, don yarn say, im no dey hurry t
Reuben Abati: The Nnamdi Kanu Phenomenon.The most discussed subject in Nigeria today is what is called “restructuring” and indeed so popular
ConversionConversion EmoticonEmoticon