The National Union of Petroleum and Natural Gas Workers(NUPENG), don cancel their three-day strike, wey suppose shelle for every conner, inside Naija.
The strike wey dem say go start from on Wednesday January 11th, nayim we hear say
Igwe Achese wey be the Presido for NUPENG, cancel.
As the matter be, the presido for NUPENG, yan say dem no wan strike again, after im reason matter with the Minister of Labour and Employmentt,
Chris Ngige for one stakeholder yan inside Abuja.
NUPENG start this strike, to let people know say, the way wey some International Oil Companies IOC, dey sack workers, don too much, and dem no still want this workers to join unions.
Read wetin im talk.
“I am happy to say that each and every issue raised has been addressed and I hope that all parties will be committed to implement the agreement. We have therefore decided to call off the three- day warming strike‘’
Achese yan .
Godsgift Ajomafuwe is an handsome young smart passionate optimistic individual, a social media Manager, a content developer, Photographer, leader who has worked and voluntered for alot of organization.he belives our life is what we make of it.
Related Post
Fathia Balogun, Toyin Aimakhu, Yomi Fabiyi and others show face for late Moji Olaiya memorial tribute.As e dey shelle, the memorial tribute to honour the late Nollywood actress, Moji Olaiya dey shelle
Social media enter fire after this boy pose inside casket.Social media enter fire after this boy pose inside casket.
As he be, this picture don enter ev
“Soon, my family will upload my funeral” SA lady yarn how her Naija Ex Husband dey beat her everytime.One South African-lady don come out for public, dey cry for help, after her Nigerian ex-husband, Mr
Parents don plan to troway pikin, after dem born am yesterday inside Benue state.Activist and philanthropist Ukan Kurugh, yarn say, dem born this pikin for yesterday, July 31, arou
ConversionConversion EmoticonEmoticon