Aproko don show say Actress Tonto Dikeh don carry belle.
The news wey dey fly around, as
Tonto Dikeh and her husband get small relationship wahala, and as people don dey think say their relationship go soon crash, another aproko don show say, she don carry belle, and the belle dey three months.
Read also:
He be like say Tonto Dikeh marriage with Churchill don turn upside down.
Only yesterday,
Tonto Dikeh husband, show us the face of her pikin
King Andre, wey Tonto don dey hide from public of the eye for like 11 months now.
Tory con still say,
Churchill show the son face, to Public eye, because im want mek
Tonto Dikeh vex, as
Tonto, come mot im name, from her social media account.
One source, wey dey follow
Tonto up and down, for her Tonto Dikeh Foundation campaign, yan say the husband and wife, no dey stay together again, because the millionaire husband, wey dem say dey eye another woman, dey use business, as excuse to waka comot from house.
The source still say, she fit burn in six months time.
and plenty pictures, don come out ontop her belle, wey she carry.
but the thing be say, that belle fit be fat wey she get, as she never fit born since she born king Andre
Godsgift Ajomafuwe is an handsome young smart passionate optimistic individual, a social media Manager, a content developer, Photographer, leader who has worked and voluntered for alot of organization.he belives our life is what we make of it.
Related Post
Paul Okoye of Psquare celebrate 3rd year wedding anniversary with im wife Anita..Paul Okoye of Psquare and im beautiful onyinye, wey be Anita, celebrate their 3rd year wedding anni
"I was nobody before 😩😩. I almost gave up" Bobrisky yarn im life tori.Nigerian male Barbie, wey be Bobrisky, brain turn go back, of im past years wey dem arrest am, for
Nawah oo 200L student for Uniben, stab her roommate for head.Wan 200 level student of University of Benin, wey name na Becky, nayim we hear say stab her roommat
Paul Okoye give Peter Okoye substle shade for twitter, Peter con answer am face to face for Instagram.Nigerians don tire for the gbage wey they shelle between the two Ejima, Peter and Paul as their mat
ConversionConversion EmoticonEmoticon