Today na Nollywood actor Yul Edochie Birthday, see 12 things wey you no know about the actor.



Today na Nollywood actor Yul Edochie 35th Birthday.. 
After you read this 12 things about Yul, you go know the guy wella.


1). Dey born Yul Edochie wey full name na Yul Chibuike Daniel Edochie 7 January 1982.

2). Yul, na Nigerian actor and pikin to one of Nigeria legendery actor Pete Edochie.

3). Yul, grow up for lagos and enugu, and im be last born for inside 6 children.

4). Yul, marry for 22 years.

5). Yul,  marry May Aligwe and dey get 2 sons and one daughter.

6). Yul, go University of Port Harcourt, where im for collect Bachelor of Arts for Dramatic Arts.

7). Yul, go Lillian Day Nursery School and Robinson street Primary School for enugu, between 1984 and 1992.

8). Yul, go Marist Brothers' Juniorate, Uturu , University Secondary School Enugu, Ecumenical Community Secondary School Enugu and New Haven Boys Secondary School Enugu between 1992 to 1998.

9). Yul, Enter Nollywood for 2005.

10). Yul, first film name na "The Exquires" wey im art with Justus Esiri and Enebeli Elebuwa.

11). Yul, don art "Wind of Glory" with Genevieve Nnaji and Desmond Elliot, wey bring am out wella.

12). Yul get film academy inside Lagos, wey im open 2015.

Happy Birthday!!!!

Previous
Next Post »

Featured Video