Video: Michell Obama advice small children, as she and Barack prepare to leave office on 20th Jan



If you know Michell Obama well, You go know say na person wey be say, inspirional word full her mouth. 



Michell Obama, shallo some small children, con advice dem say, mek dem no allow anybody bring dem down, or tell dem say, mek dem no go school.

She yan say, plenty people no believe say, she go be the first lady or do wetin she dey do now, and some people been tell her say, mek she no go school.

As from Jaunary 20, 2017, Michelle Obama no go be the First lady again, as she and her husband go hand over to Donald Trump, as dey won swear for Donald Trump to be the next US presido.
Watch video below.



Previous
Next Post »

Featured Video