Yes today na OAP Kemismallz Birthday, we say mek we yan somethings about this fine OAP.
Oluwakemitari Owatemi, na OAP for City FM Lagos, she dey part of one unit wey dem call, Miscreant Inc with MTV Vj Ehis and Onos O.
She be person wey like social media, and she dey use this platform, to inspire people inside Naija and obodo.
She don snap plenty mek sense pictures wey we think say you really need to see, as she get better fashion sense, since her family dey all about art.
KemiSmallzz, as he be, don tey for the OAP indusrty.
she start to present right from when she dey 7 years.
But before she enter radio, she don be pikin presenter for DAMSA Communication Tales Africa, kiddies island and Generation Next, wey dem been dey show for MBI and MITV.
As you see, the OAP no be small pikin ontop presention matter
She don win MAYA Awards 2016 for Redio Personality of the year, and many other awards.
Happy Birthday to Kemi longest life.
See pictures
Godsgift Ajomafuwe is an handsome young smart passionate optimistic individual, a social media Manager, a content developer, Photographer, leader who has worked and voluntered for alot of organization.he belives our life is what we make of it.
Related Post
Singer Shaydee yarn say im don leave Banky W record label E.M.E as im wish Banky Happy Birthday. Shaydee wey be singer for Empire Mates Entertainment (E.M.E), don yarn say, im don conmot from Bank
Plenty celebs like Basket mouth, Yaw, Daddy showkey, ill Bliss remember Late Singer NoMorelossToday, March 21, 2017, nayim mark one year wey singer and songwriter Nomoreloss wey real name na Ol
BlackFace blast 2 baba for whatsapp, call 2Baba Judas Iscariot.Blackface never tire to yab 2Baba, even after all the backlash and yab wey 2Baba fans dey give am.
“My dogs eating better than some of y’all”. Davido brother Adewale Adeleke yarn.Singer Davido brother, Adewale Adeleke, don come out dey yarn say, im dog eat beta pass some o
ConversionConversion EmoticonEmoticon