All the approko wey dey go about, Nicki Minaj and Meek Mill don be true, as Nicki Minaj just yan say she dey single, she no dey date meek mill again again.
As he be,
Nicki, Post this one for her twitter handle, dey yan say, all wetin she one focus on na her work
For December approko enter town say,
Nicki and
Meek don split after dey see some kind post for social media.
But now
Nicki don confirm say yes o, we don break up.
Godsgift Ajomafuwe is an handsome young smart passionate optimistic individual, a social media Manager, a content developer, Photographer, leader who has worked and voluntered for alot of organization.he belives our life is what we make of it.
Related Post
Musical Taliban Oritsefemi don pack enter im multi million naira house for Lekki phase 1..Nigerian singer, Oritsefemi Majemite Ekele, wey start from Ajegunle, enter Festac, later enter Ikej
“My dogs eating better than some of y’all”. Davido brother Adewale Adeleke yarn.Singer Davido brother, Adewale Adeleke, don come out dey yarn say, im dog eat beta pass some o
#BBNaija "I spent $1 million in 3 months" Davido advise the house mate say mek dem use their money well, as im visit dem yesterday.Singer Davido enter the BBnaija house yesterday night.
Davido ask the house mate, wetin
“Yankee Passport No Be Baba Blue, E No Dey Cure Frog Voice,” – Wizkid give Davido beta subtle.wizkid don give Davido one major subtle shade for twitter, wey don enter everywhere for social medi
ConversionConversion EmoticonEmoticon