Woman Bite her lover wife ear comot, swallow the Piece.



One woman wey name na Bor, nayim we hear say police for kenya arrest, for say she bite the ear of her lover wife, wey name na Grace Washeko, con swellow the part wey she bite comot.


As the matter be, Grace dey for hospital, she yan say Boi, gbege her, say dem fight cause of her husband, na their Bor for bite her ear comot, con swallow the part wey she bite comot.

Read wetin grace talk

 “She laughed at me saying she had taken my husband away. I got angry and we began fighting. She bit my ear and swallowed the piece.
“I don’t know what is wrong with my husband because whenever he comes back, he complains that he is sexually starved and hungry. He acts very abnormally.
“His parents have asked him to end the relationship with the 40-year old woman but my 27-year old husband has refused to heed their call,”



Previous
Next Post »

Featured Video