The Pageant Sponsor Dr. Ifeanyi Ubah, advice the girls say mek dem go back to school as nothing dey their brain.
All the contestants of the 2016 Most Beautiful Girl inside Nnewi pageant, wey shelle for December 30, 2016, nayim we hear say dey disqualify from the pageant.
As the matter be, business mogul
Dr. Ifeanyi Ubah, wey be the sponsor of the pageant, Disqualify all the girls, as all no Know book at all. con collect the Brand New moto wey im promise dem.
The show shelle for Nnewi, Anambra State where all the girls dress like say dem won enter heaven, as dem do Catwalk, and Elephantwalk, with their mek sense dress.
But the girls fall every body hands, as their brain, no know questions, wey dey ask dem, for the question session.
Princewill Atasie, wey be one of the organizers of the pageant tell Star.ng say, all the questions wey dey ask the girls na simple small small questions like..
‘
What is the name of the Nigerian president?’, ‘
who is the traditional ruler of Nnewi?‘ But dey fall hands.
One even say the president of Nigeria na president Dr. Mohammed Buhari.
Na wa o
Godsgift Ajomafuwe is an handsome young smart passionate optimistic individual, a social media Manager, a content developer, Photographer, leader who has worked and voluntered for alot of organization.he belives our life is what we make of it.
Related Post
Herdsmen don gbege the compound of Nigerian writer, Prof. Wole SoyinkaAs he be, Herdsmen don gbege the compound of Nigerian writer, Prof. Wole Soyinka again.
T
God nayim save Senator Dino Melaye, as badmen with gun, try to kill am.Tori don come out say, God nayim save Senator Dino Melaye, as badmen with gun, try to kill am.
Big bear nearly use man do afternoon food after the man wyn am with food.One Big Bear nayim nearly use one man do afternoon food, after the guy wyn am with food, as the guy
See pictures of Apostle Suleiman wife Lizzy and the pikins. Apostle Suleiman wife Lizzy and their pikins dey UK for holiday.
The man of God and im w
ConversionConversion EmoticonEmoticon