Justice Lateefat Okunnu, wey dey Lagos High Court Ikeja, don sentenced Walter Wagbatsoma and Adaoha Ugo-Nnadi, wey get Ontario Oil and Gas company, to 10 years inside prison.
Justice
Lateefat Okunnu sentenced
Walter Wagbatsoma and Adaoha Ugo-Nnadi to 10 years sake of the fuel subsidy fraud wey dem do.
Court yan say dem dey guilty, for say, dem do wuruwuru collect N754 million, from Federal government, for their company Ontario Oil and Gas Nigeria Limited ontop subsidy matter.
When the judge, dey judge the matter, for this morning, im yan say, their company go bring back the N754 million wey dem collect from Federal government, wuruwururically.
Im still yan say, the sentence go start from January 13th 2016.
Godsgift Ajomafuwe is an handsome young smart passionate optimistic individual, a social media Manager, a content developer, Photographer, leader who has worked and voluntered for alot of organization.he belives our life is what we make of it.
Related Post
Photos: Actress Mercy Aigbe Gentry 7 years marriage don crash after her husband Lanre give her major beating inside the marriage.LIB don come out dey yarn sey Mercy Aigbe marriage don crash after her husband give her major beati
Serious fire gbege kill two children burn building reach ground inside river state.Two pikins nayim we hear say die this early mon mon, as fire gbege bring down one house for along S
FG don plan to submit 2018 budget give NASS for October 2017, signam enter law for December 2017.When dem dey sign the 2017 budget enter law on Monday, the acting presido Yemi Osinbajo yarn say, F
See Photo: IG of Police Idris Ibrahim pay Governor Ambode August visit as im enter Lagos House, Ikeja, on Thursday.Inspector General of Police, Mr. Idris Ibrahim waka enter Lagos House, Ikeja, on Thursday, August 3
ConversionConversion EmoticonEmoticon