Presido Buhari today from Abuja go enter Gambia with Liberian Presido, Ellen Johnson Sirleaf, , and Ghanaian presido, John Mahama.
Presido Buhari and the other presido go enter Gambian to convinced the Gambian presido,
Yahya Hammeh, for am to come mot from office after im loss to
Adama Narrow for the country December 1st election.
Yahya Hammeh don dey for office for 22 years now.
For weekend, im yan say im go follow
Adama Narrow do gra gra, for say Adama win the election.
As he be, the man no show say im dey ready to commot from office.
After the election im been congratulate
Adama Narrow for say
Adama Narrow win the election, after one week
Yahya Hammeh comout dey say im no like the election, say mek dem do another election. And this time, na people wey dey fear God, go do am.
Godsgift Ajomafuwe is an handsome young smart passionate optimistic individual, a social media Manager, a content developer, Photographer, leader who has worked and voluntered for alot of organization.he belives our life is what we make of it.
Related Post
FG don yarn say Friday 14th and Monday April 17th, go be Public Holiday.Federal Government, don yarn say, Friday April 14th and Monday April 17th, go be public holiday.
Photos/Video: Presido Muhammedu Buhari don Finally enter Naija today.President Muhammadu Buhari don enter Naija today Friday for about 7.40a.m.
After 51 days, wey M
FG don yarn say dem go close Abuja airport for Wednesday March 8th. Federal Government don yarn say, dem go close Nnamdi Azikiwe International Airport from 12 midnight
God nayim save Senator Dino Melaye, as badmen with gun, try to kill am.Tori don come out say, God nayim save Senator Dino Melaye, as badmen with gun, try to kill am.
ConversionConversion EmoticonEmoticon