Wetin some people dey fear don happon, as MMM freeze all members account



The MMM saga, wey mek plenty Nigerian dey think say mannar don come, don turn to something else, as the scheme don freeze their account.


As he be (Mavrodi Mondial Moneybox) scheme wey mek plenty news for this past months don yan say dem go freeze members account till next year January 2017.

MMM operators send mail give their people say na one month freeze for every transaction, i.e dey no go pay anybody the 30% wey dem suppose to get.

But dey promised say, dem go come back after the one month freeze.

Previous
Next Post »

Featured Video